Fireboy DML - King (Official Video)
Facebook
Twitter
WhatsApp
Telegram
Pinterest
Email

Fireboy DML - King (Official Video)

7 / 10 | 0 Season | Nigeria
2019 | Afrobeats
Fireboy DML "King" Available now. Listen and download here: https://lnk.to/FireboyLTG Follow Fireboy DML on Socials: Instagram: / fireboydml Twitter: / fireboydml "King" Lyrics Gbe mi s’ori bi gele I’m a king ma fi mi sere All the girls calling me bebe See me, see gbege (mogbe) Fine boy wey con sabi sing again Tell me wetin you need again Omo forget, see gbagbe Me i be complete package Ohh ohh Me i fit fight for your love But i no fit beg for your love I no fit beg for your love I no fit beg for your love Me i fit fight for your love But i no fit beg for your love I no fit beg for your love I no fit beg for your love Baby baby Shey mi bi oba Bi oba I want you to treat me like a king Baby Baby shey mi bi oba Bi oba Wetin you need bebe I get sauce get juice bebe I get everything for you bebe (as long as you dey) Bad boy wey you no fit use play game I be king ma fi mi sere Girl you know, so ma lo farawe Farawe eeeeh Me i fit fight for your love But i no fit beg for your love I no fit beg for your love, no Me i fit fight for your love But i no fit beg for your love I no fit beg for your love Baby baby Shey mi bi oba Bi oba I want you to treat me like a king Baby Baby shey mi bi oba Bi oba (outro) Music Video by Fireboy DML performing King. © 2019 YBNL Nation

Season 0

Select an episode index node to initiate media streaming resources.

Cast List (1)